正在加载视频...
视频加载失败
INDUSTRY MACHINE. ❤️⚙️🔥
44,956 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
10 条评论

INDUSTRY F00LING

APKOR no be regular guy. Na thunder with sneakers. Na street professor wey no write exam. If e talk, area go hush cos na voice of experience. He no dey do too much, but everywhere dey move when e show. Guy dey coded, but e mind dey like war drum—always ready to drop.

INDUSTRY MACHINE!!! No b Jing Cheng 💥💥💥

Akpokalito I go pin am to the wall As my akpor tell me 😂😂😂

Boss I don wait for this jam for almost 2 years pls try release it nah 😏😂🙏

❤️❤️❤️

Baba don starve us for almost a year The machine is trekking 😔

In other way, APKOR na real G, mix of native sense and Abuja hustle. If e enter your playlist, you go know say gbedu dey body. Na him dem dey call when wahala show face. Original, 10 over 10, no juju just vibe and grace. APKOR na ANOMALY!🤣🤣

You too mumu guy

There's so much power in believing that everything will work out even when you don't know how or when. You just believe that it will.🤞🏽💯
相关视频
BAD BOYS AT THE GREATEST CAMPUS TOUR WITH INDUSTRY MACHINE ⚙️ REEPLAY 🔥🔥⛓️
MANIPLE 🐉
35,834 次观看 • 1 年前
