Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Inside trenches, things Dey sup
122,576 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Uchman2 yıl önce
Rich man pikin go think say them dey do parade

Oyindamola🙄2 yıl önce
😂😂

Alli Tobiloba2 yıl önce
Na only mouth she get. Why she break am and no use am??

Peng2 yıl önce
What’s going on here?

Jojo.b2 yıl önce
🍿🍿🍿👀👀👀👀

𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎 🦠2 yıl önce
What’s the title of that T.I blaze song

Oyindamola🙄2 yıl önce
My life

M I L L Y.2 yıl önce
Lol,that girl with bottle Dey go with the determination of ‘one person go meet God between me and you today’😂

AYOMI 🔥2 yıl önce
So them no later stab or fight?

Brother G.O2 yıl önce
Na Gobe dem dey call am
