正在加载视频...
视频加载失败
Inside trenches, things Dey sup
122,576 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Uchman3 年前
Rich man pikin go think say them dey do parade

Oyindamola🙄3 年前
😂😂

Alli Tobiloba3 年前
Na only mouth she get. Why she break am and no use am??

Peng3 年前
What’s going on here?

Jojo.b3 年前
🍿🍿🍿👀👀👀👀

𝙵𝚒𝚗𝚎𝚋𝚘𝚢 ✞𝚞𝚗𝚍𝚎 🦠3 年前
What’s the title of that T.I blaze song

Oyindamola🙄3 年前
My life

M I L L Y.3 年前
Lol,that girl with bottle Dey go with the determination of ‘one person go meet God between me and you today’😂

AYOMI 🔥3 年前
So them no later stab or fight?

Brother G.O3 年前
Na Gobe dem dey call am
相关视频
0:28
Sensitive content
Things dey sup 🤭
Oyindamola🙄
124,345 次观看 • 1 年前
