正在加载视频...
视频加载失败
invest in your friends!
34 条评论

Yemoleh nah real gee. I respect him for that 🫡… many friends these days see their niggas as competitors not as friends anymore

I just Dey smile like mumu watching these video 😂😂

Your Kevin de bruyne fit they drink garri with you make you no sabi.

smile want finish you close ur mouth you the one watching 😹

Real friends be like good wife. Na God dey give dem to man

The Untold Story of How Asake Got Signed to YBNL

I’ll never do such a thing again in my life

Hence why I tell people : don’t joke with quality friends in your life.

That why yall have to listen to this 📌

Make the friends too invest in themselves to give value to each other

Olamide made this guy / no matter how much he praises wizkid

It's this type of friend one needs in this trying time that will push you to suces

Some go rather chop alone

A win for one is a win for all.

I get friends like this no worry ❤️

Tori eni ko tori ola ni 🫵🏽

Dey always share updates for your friends, e get why

@vicfrags_ dem don use you for day 1 video

Niggas enjoy life after the struggles still working and pushing P!!!!!!!!!

@KvngPetrous Sure will, together we grow!

No worry make @Bigzoot_ONM blow this one na less 😂😂

I randomly remember this video.

Na the ones wey see you as a friend cus na competition full everywhere 😔

Step 1: make friends

It’s rare these days man

Na fight we dy fight 😂😂😂😂

That first frame video was Lekky County estate Ikota Lagos state

Omoooo ASAKE began to cry immediately.. 🥹

Can you find true friends like this anymore ?

Who I go invest in bayii? Abi who go invest in me?

“Gbe omo iya e debe”

make sense 😂🔥

@LEEREEKss 🧡

Rt
