Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
iPhones giveaway !
487,319 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
36 Yorum

join now

Me when you pick me as winner

This giveaway you’ve been posting if you no wan do abeg keep your phones 🙄🙄

I did it live on twitch

Fake giveaway, only fools will fall for all this una internet bullshit. If you’re serious about giving it out, enter street and give it to anyone who doesn’t have a phone. Gerrat of here

Engagement farming I think Elon don warn you before

What is wrong with you , I did this phone give away on twitch !! Stop making me look bad

But no evidence you gave anyone the phone 📱

If anybody win am make I bend 😂😭

Wetin you give us chopet.? You wan drag us go twitch bah

Lamba you no go rest Elon go soon take your account down

As you don lose relevance you just dey farm engagement with giveaways wey you nor plan to do

Hope this one no be zero likes again🌚

Low-key we both know none of us in the cs would get this but let's follow due Sha

Help me send the pro come Ibadan, thank you

your pa

Lol

It doesn’t make sense you keep using all this to gather engagements why you can’t even give out 5k to your followers. Change your ways, you don pass all this thing way you dey do Kelvin.

Hustle o, so this kind post no g enter your eye

Lamba abeg na! Enough of these fake giveaways na 😭

This iPhone giveaway gimmick is just another desperate attempt to farm engagement. You're not fooling anyone with this staged video; it's clear you're just trying to boost your numbers. Truth be told, most of these giveaways never materialize, and you're just exploiting your followers' hopes for clout.

Just pick me No too think am boss

Na till Elon flag your acct. You go rest. Oya send One come my side mek i confirm this your audio giveaway sef

Person name na lamba and una dey stress una sef here for comment section I laugh in Baltasar style

Na so this Werey Dey always post every year olobuku never give it out before 😡

Carry am come here

Werey wan use me do follower

You wan make I believe lamba.?

Lordlamba you again? With your Lamba

Lamba am a fan lemme be among the winners lordlamba

You just dey farm engagement

Remember me sir ✅

@lordlamba1 pick am o. I don’t have a phone. Twitting with a friends phone

Got nothing on my comment, I won I guess 😂

How e go take reach naija. I no get money for delivery

is this another lamba?
