Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Is like dindinrin full Ogbomaso ๐๐คฆ๐ฟ
21,859 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

Make he pack dem reach 11 make dem go play for Chelsea

The last one never talk truth.. He just day find way to avoid fatherly duties

This baba no be didirin ooo

That last one that talk no be dindinrin

They need to arrest the guy

Mk dem arrest this they oga abeg lol pass ewe

Chelsea are signing more Dindinrin ๐ Herewego 25milion kobo

๐๐๐๐๐

Omo Odun Merin ๐ญ๐ญ๐ญ

Na hunger make this one dindinrin oh๐

Dindinrin 1.0 dey enter dindinrin 2.0 ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Watch your mouth bro

ENKR

Awon wรฉrรฉ ๐๐

Why Olayiwola ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐๐๐

๐๐

๐๐

๐ฅน๐ญ

Lasun na werey ๐๐

The last guy is crazy๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Lmao ๐คฃ

God Abeg ๐๐คฃ๐คฃ

@Savage_goal Abeg wear them Man U jersey

Make the Dindinrin reach twelve, just like Jesus had twelve disciples, so he can recreate Jesusโ doings. ๐

That last one no be dindinrin

Na Man U jersey he suppose use unbox the new one ๐๐

Wahala they oooo ๐๐คฃ๐

