Loading video...
Video Failed to Load
Dindinrin Association don get new member 😭😭😂😂😂
104,819 views • 11 days ago •via X (Twitter)
49 Comments

This one look sound and intelligent oo Are you sure he no go behave like that other guy?

E fit worse pass lasun 😂😂

It is obvious 😊

Like i said, moshood no go like this one. He go outshine em 😂

Competition go dey.

No be lie oh, this one go rough the tiktok 😂

This one is sound He’s not a dindinrin

😂😂 I dey tell you 😂

na everyday them dey get new members

😂😂😂

Which one is Sunday go warm in national anthem again Lolz 🤣💔😂🤣🤯

😭😁😂😂😂

Lamidi self dey laugh 😂😂

@Easyp101 Lamidi don see competition 😂😂

This one mad o. Didirin with overconfidence

If you quickly comment under this video without watching the full video, God will punish and judge you because i read that you said this guy is not didirin 😂😂😂

😭😭😂😂😂😂

Since Convid 19 nobody normal for naija again 😂

This one dey boot before e reply oo 😂

Where he Dey see them ? 😂

Dem full ogbomosho 😭😭

This dindin Dey booth first

New content unlock 😀

😭😭😂😂😂

Wait wetin dey go on 😂😂😂

😂😂😂😂

Na every 2 days ?

I wonder 😂😂

Na everyday then dey get new member.

😂😂😂. Me sef wonder

@kaswizofficial National anthem they sound like Chinese 😂😂

I don laugh tire. This unboxing na another dindinri

This one na vibe oh

Didinrin eleyi ma tun ni swag yato o 😂😂😂.

It is getting crazier 💯

This one no be didirin oo na Ogba..!

wetin this one wear for face laidis

This one get slow processor🤣🤣, na after 2 working days he dey reply wetin dem ask am😅😅

You and this your people en 😂

😭😂😂😂

So help me bomb Abi I hear ?

We done Dey chop this guys since 2016 or so Agba awo gbogbo oke adini Sango ilorin

Which anthem is this, arbeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@Condensenotmilk This one get level o

aktive member 😭 but why you dey bear my name wtf 😭😭😭😭😭😭😭😭 make my guys no see this thing o i don die 😭😂😂

Agba of sango..... This new signing dey popular for ilorin oooo...from opo malu to sango

This one go too make money for am

This one go outshine lamidi oo😂😂😂

Omo 😀



