Loading video...
Video Failed to Load
Is this a special talent? 🤔
203,519 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

SALMAN👑1 year ago
Stream background song here MAN DEM II by Spreezy X

VideoiOT1 year ago
Run

Developing 👨💻1 year ago
Make you sha run anywhere wey you see johnell. He go do you strong thing.

Nature1 year ago
Make this guy just go learn welder

BIG MAY🤞1 year ago
Person say na nurse she be,see as human being hold injection😂😂

MYWIFEBEATSMEUP1 year ago
If johnell catch you for hospital .. bro you’re Gone

Enfant Heureux1 year ago
Make Johnell just dey go house Jeje The work don tire am

StatisticalTips🥇1 year ago
If u go hospital and u see that Johnell…. Omo na to run Fr ur life😂😂😂😂

Ned Chibuzo1 year ago
That Johnell na nurse?

Buks the Nivorian 🇳🇬🇨🇮1 year ago
In other words, no let male nurse near you with injection..😅😅
Related Videos
SHE SAID “TALENT DOESNT MATTER, IT NEVER HAS” 🤔 IS THIS TRUE?
Jordan Ramble
44,126 views • 2 years ago

