Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Is this a special talent? 🤔
203,519 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

SALMAN👑1 год назад
Stream background song here MAN DEM II by Spreezy X

VideoiOT1 год назад
Run

Developing 👨💻1 год назад
Make you sha run anywhere wey you see johnell. He go do you strong thing.

Nature1 год назад
Make this guy just go learn welder

BIG MAY🤞1 год назад
Person say na nurse she be,see as human being hold injection😂😂

MYWIFEBEATSMEUP1 год назад
If johnell catch you for hospital .. bro you’re Gone

Enfant Heureux1 год назад
Make Johnell just dey go house Jeje The work don tire am

StatisticalTips🥇1 год назад
If u go hospital and u see that Johnell…. Omo na to run Fr ur life😂😂😂😂

Ned Chibuzo1 год назад
That Johnell na nurse?

Buks the Nivorian 🇳🇬🇨🇮1 год назад
In other words, no let male nurse near you with injection..😅😅

