Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is this a special talent? 🤔
203,519 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

SALMAN👑1 yıl önce
Stream background song here MAN DEM II by Spreezy X

VideoiOT1 yıl önce
Run

Developing 👨💻1 yıl önce
Make you sha run anywhere wey you see johnell. He go do you strong thing.

Nature1 yıl önce
Make this guy just go learn welder

BIG MAY🤞1 yıl önce
Person say na nurse she be,see as human being hold injection😂😂

MYWIFEBEATSMEUP1 yıl önce
If johnell catch you for hospital .. bro you’re Gone

Enfant Heureux1 yıl önce
Make Johnell just dey go house Jeje The work don tire am

StatisticalTips🥇1 yıl önce
If u go hospital and u see that Johnell…. Omo na to run Fr ur life😂😂😂😂

Ned Chibuzo1 yıl önce
That Johnell na nurse?

Buks the Nivorian 🇳🇬🇨🇮1 yıl önce
In other words, no let male nurse near you with injection..😅😅
Benzer Videolar
JOSH ALIEN SIGHTING Josh Allen is a SPECIAL talent #PMSLive
Pat McAfee
169,516 görüntüleme • 7 ay önce

