Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Is this the new scope ? 😂

212,066 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Magical✂️🧵🪡
Magical✂️🧵🪡2 месяцев назад

Poverty scope 🤣🤣 Cause I don't know when signing out became a must-do something. I signed out and I didn't join in the whole FYB thing nor wore a white shirt 🤣. I wrote my final exams and left the school premises. If you don't have what it takes to look good for sign out, then don't! Which one is all these poverty scope 🤣. Shishi you no go see

Фото профиля Offline⚚𓂀
Offline⚚𓂀2 месяцев назад

Nigerians dey fall for poverty FMT big time , it works everytime

Фото профиля Joan🌸💞
Joan🌸💞2 месяцев назад

this one na skirt girl 😂😂

Фото профиля Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”2 месяцев назад

We don already clock the scope 😁😁😁😁

Фото профиля Lola💎
Lola💎2 месяцев назад

Nothing for her oo She no wear wig

Фото профиля OLAJUMOKEMI
OLAJUMOKEMI2 месяцев назад

Nothing for her, where is her wig and why is she kinda fine. She didn't pass the check

Фото профиля Adeleké 🤾‍♂️
Adeleké 🤾‍♂️2 месяцев назад

People that attack the rich now wanting the rich attention… lol

Фото профиля Petite Chi
Petite Chi2 месяцев назад

I’ll come back to the skirt girl..did anyone see the length of that braid?😳

Фото профиля Fawaz 🪶
Fawaz 🪶2 месяцев назад

No cast the update aabeg No job after sign out

Фото профиля Martin$🇵🇹
Martin$🇵🇹2 месяцев назад

Them dae craze, na them suffer pass na If she see who no even fit afford the white shirt sef, shebi she still wear shirt. Her papa😂

Фото профиля Peter
Peter2 месяцев назад

You see that girl wey carry that very long hair cross, nah people like them dey stay extra 2 years after graduation dey sort their courses

Фото профиля zazaofafrica
zazaofafrica2 месяцев назад

Congrats to her on her sign out

Фото профиля Foreign MoMA 
Foreign MoMA 2 месяцев назад

This one go be the skit girl 😂💔

Фото профиля Annie
Annie2 месяцев назад

This one na skirt girl

Фото профиля Henenigan
Henenigan2 месяцев назад

Dem don carry the fmt from big brother come real life 😂😂

Фото профиля chameleon
chameleon2 месяцев назад

Nigerians will always copy

Фото профиля DAMOLA✨
DAMOLA✨2 месяцев назад

Make she no button that her shirt. She dey craze

Фото профиля oluwaremilekun
oluwaremilekun2 месяцев назад

Na ilaro poly be this

Фото профиля Larry
Larry2 месяцев назад

Make she go her house not a must you do sign out

Фото профиля Egovin
Egovin2 месяцев назад

She go stand tire 🤣🤣

Фото профиля Lyon Lyon
Lyon Lyon2 месяцев назад

Fmt don cast sister go house go warm eba and one chop 😂😂😂

Фото профиля ‏ٰ
‏ٰ2 месяцев назад

What’s supposed to be happening here

Фото профиля 🜲 olukage
🜲 olukage2 месяцев назад

She think say she dey tiktok 😂😂😂

Фото профиля Dawrees
Dawrees2 месяцев назад

Nothing for her😂😂

Фото профиля TOBI lives for a living 🦦
TOBI lives for a living 🦦2 месяцев назад

@SalmaCocomoney Pity farming.

Фото профиля CallmeMubby📊📉
CallmeMubby📊📉2 месяцев назад

Nothing for you 😂😂😂 Na everybody dey beg God

Фото профиля @donzuley
@donzuley2 месяцев назад

Everybody want turn the wig girl

Фото профиля KokoLuvaMan
KokoLuvaMan2 месяцев назад

So, who did all that signing on her on her shirt? Would have felt bad for her if she just wore a plain white shirt with maybe 2 or 3 signings but now I just see SUPER STORY!!!

Фото профиля Mercy Omoze || VA & Automation Specialist
Mercy Omoze || VA & Automation Specialist2 месяцев назад

😂😂 She should've tried another one, this particular one has been exhausted

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh2 месяцев назад

Nor be small thing 😂😂

Фото профиля PAM PAM💙🌹
PAM PAM💙🌹2 месяцев назад

Nahhh This is how some people actually dress normally

Фото профиля Afolabi Tolulope☎️
Afolabi Tolulope☎️2 месяцев назад

Make una leave me abeg 😂😂🌚

Фото профиля Austin
Austin2 месяцев назад

Nigerians abuse any little thing

Похожие видео