Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Which kind scope be this na? This boy is strong true true 😂😂
Комментарии: 11

James 𝕏1 год назад
The brother be like, please I’m not the strongest, don’t Dike mi abeg 😂

Rarely Tolerable.1 год назад
So far which Trump Presidential Term do you like best?

SAKURA1 год назад
Dem don Wyn this small boy 😪

Kanayo1 год назад
MAKE I HEAR SAY E NO FEEL AM!😄

Ken Ngwoke1 год назад
Guy sef na proper old man

Mirabel1 год назад
You just use scope for him. If not, he for cry tire 🤣🤣

Fela 2 na Baba Ogba📌📌1 год назад
It’s good to have a father figure in one’s life. That’s the real strength

James 𝕏1 год назад
Teni, low key them for this one for guy ohh 😂

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад
Omoh he just brain washed the boy😂😂😂

🅿️etite1 год назад
He doesn't want to disappoint his dad

SFM 🇳🇬1 год назад
Nurse wan tear the boy Nyansh with hand ni! 😂
