Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is this the new scope ? 😂
210,585 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Poverty scope 🤣🤣 Cause I don't know when signing out became a must-do something. I signed out and I didn't join in the whole FYB thing nor wore a white shirt 🤣. I wrote my final exams and left the school premises. If you don't have what it takes to look good for sign out, then don't! Which one is all these poverty scope 🤣. Shishi you no go see

Nigerians dey fall for poverty FMT big time , it works everytime

this one na skirt girl 😂😂

We don already clock the scope 😁😁😁😁

Nothing for her oo She no wear wig

Nothing for her, where is her wig and why is she kinda fine. She didn't pass the check

People that attack the rich now wanting the rich attention… lol

I’ll come back to the skirt girl..did anyone see the length of that braid?😳

No cast the update aabeg No job after sign out

Them dae craze, na them suffer pass na If she see who no even fit afford the white shirt sef, shebi she still wear shirt. Her papa😂

You see that girl wey carry that very long hair cross, nah people like them dey stay extra 2 years after graduation dey sort their courses

Congrats to her on her sign out

This one go be the skit girl 😂💔

This one na skirt girl

Dem don carry the fmt from big brother come real life 😂😂

Nigerians will always copy

Make she no button that her shirt. She dey craze

Na ilaro poly be this

Make she go her house not a must you do sign out

She go stand tire 🤣🤣

Fmt don cast sister go house go warm eba and one chop 😂😂😂

What’s supposed to be happening here

She think say she dey tiktok 😂😂😂

Nothing for her😂😂

@SalmaCocomoney Pity farming.

Nothing for you 😂😂😂 Na everybody dey beg God

Everybody want turn the wig girl

So, who did all that signing on her on her shirt? Would have felt bad for her if she just wore a plain white shirt with maybe 2 or 3 signings but now I just see SUPER STORY!!!

😂😂 She should've tried another one, this particular one has been exhausted

Nor be small thing 😂😂

Nahhh This is how some people actually dress normally

Make una leave me abeg 😂😂🌚

Nigerians abuse any little thing
