正在加载视频...
视频加载失败
it gets worse
73,436 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Only one Uzama girls own no pass shawarma 😂😂😂😂😂

She is asking the wrong question. Just ask which style is your favourite, big or small gbola, fast or slow. Have you cheated on ur man, how much will a mna have to date you or how much should a man be giving u every week. You will see how they will lighten up.

I refuse to believe this is not scripted cos wtf?😳😭😂

Tomorrow somebody go say school na scam. Make all of una continue

This is the real meaning of zombies ,just living nothing really concern them

@Quav_o Bro walahi na Benin gehs be dis😂🤣

These ones dey Pluto already. As the first girl shout "ewo", the first thing wey enter my mind na "order OS for me very vital"

This is definitely a content because how come you don’t know tinubu as our president upon all this hardship he put us in 🤣🤣🤣

These are not Ibadan girls. They’re likely your local ibo girls, they’re the ones that sound like this

You see this fast life when we choose to dey live for this south ehn, e go bloody for us in a few years, the side effects don dey show oo but e never ripe fully. Make all these ones turn mothers first. At least we dey see the Q.I of Edo people so na warning be dat

They are Edo Girls and she's definitely catching cruise with the interviewer 🤣 it's hard for an Edo or Deltan teenager to be dull enough not to know Tinubu🤣. If Dem truly dull na be say Dem be the same bloodline of Monday Okpebholo.

You will think its all jokes untl you learn that most people are like this currently in nigeria. The matter go just taya you

Ibo girls in Yoruba land

This is not Ibadan the accent the background of the video nothing link this to Ibadan

Scripted✅ Edo or Delta girls ✅ It is possible to see a Nigerian of their age as dumb as this ❌

Did you think a normal and average Yoruba will do complete interviews with speaking Yoruba With our proudness of our language This people are not Yoruba They are Igbo

Na Benin ShopRite be this 😹😹😹

Educational awareness is getting worst by the day. All they see is sex and money. That’s now the goal of these young Gen Z’s. I don’t know where this group is heading to, but I know it’s certainly not a good future. The Brain regression is so loud, the deafness will hit all.

Haaa😂

Ask them about boy and relationship and see how fast they reply

O fe soriburuku ni?

Tomorrow they go dey find wig 400k for empty heads.

Make una pure me kunu 😩

Dem too go dey find man Wey dey comfortable

“If a man doesn’t take care of me we can’t date” na them be this

nothing concern all these ones make them sha dey see money chop.

Bruh forget oo If na me person jamb 4 rd and ee start to the buzz me wait question so I will jxt look stupid for camera as I done hear like first question I done comot there I no go even bother answer u Cause how u go stop me 4 rd wetin u go de ask me na capital of Nigeria !!

Na only preek all this one know. Just buy them noodles and eggs them don spread leg for you. And infection na their relatives oooo

Chai😭

Were they born yesterday? These are basic things and una say school na scam

No be N be capital or Nigeria?

Ask dem about preek and current iPhone

🫣

