正在加载视频...
视频加载失败
Italy please be nice 😌💔🙏😂😹
57,079 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
40 条评论

I nearly missed... Thank You Ooh

You get luck

Aswear 😂

The shark wey swallow Jonah:

This your settings no poor

Never to lie

See you at border bro😂😂

Confirm

Hahahaha! God abeg o no be for old age boss🤣

Fuck na so I miss this trip

🤣🤣🤣

🤣🤣🥹

Make Una wait for me for junction Abeg

This one na from Nembe water side to Bonny

Enjoy yourself

😂😂

Drop location for me ohh.

🙏🏼🙏🏼

Bruh this is scary asf man 😭

I swear eee

Ah!!! Don’t you have cars to deliver next week ?

Clear road for that sailor

Movement

Take it easy

Biko come out o 😂😂😂 car deliveries dey next week 😄

Boss don finally leave me 😭

Which kind risk be this 😂

😂😂😂😂

This men go reach Italy so 😹

@Miracle155732 Omo

Why this spend

Abi Spain 🇪🇸 😂😆

If you can't swim don't cross the sea

😂

Make this boat driver drive small small mbok 🙏 na only me dem born for house

Na me wear red

Abeg give me ur plug o

Anyaa keh😂😂

No be rough play be this

And Una no carry me along 😢😂
