Loading video...
Video Failed to Load
Gender wey no well ๐๐๐
55,732 views โข 19 days ago โขvia X (Twitter)
27 Comments

E dey always shock me o. Two people in their right minds agreed to something, and then one person feels used afterwards. That gender ehn ๐

The word โhe used meโ to them means you did give me enough money or spend on me well

Exactly ๐

We used eachother because tell me why your legs are open ๐๐๐

Dyg

Your gender to de lie my Oga na why.๐ Them no like de go straight to the point

We no dy lie, na wetin una wan hear we dy tell una

๐

Abi o! Only few of them get this kind sense. ๐

Omohhhhh... Eve ehhh. We need research to know the colour of apple wey she chop o

lol

My gender ehh ๐

We well ob

I no sure lol

Abeg we well๐ no bi all of us.

I am following her on IG, spitting facts

I dey look for who go use me ๐

Aswear ๐

65,000

๐คฃ๐คฃ

Thanks for explaining to your gender most of them needed this clarity

Omg nah why e good to watch full video I don nearly shekpe Give her one vsop

Woman disregarding a manโs body is the real body shame Imagine the life spans I lost trying to please us

Used ke....you be tire?

Very funny gender I don advice my kings tire

๐๐คฃ๐

Lol
