Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It’s always the low quality videos 😂😂😂😂
36,272 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

@abazwhyllzz Omo see as the girl turn my fellow man😂😂

@abazwhyllzz Brotherhood is not proud of him😂

@abazwhyllzz At all 😂

@abazwhyllzz and dem beg the werey not to fight😭

@abazwhyllzz He no hear😭

😂😂😂🤣

That man isn't one of us 👎🤮 Brotherhood disown him.

The guy shouting e never do you, what was on his mind " na the beating never do abi na wetin why you no jus save the guy from her hand

Jay money don jay for ground😂😂

@abazwhyllzz Jay money Dey owe generational debt He don turn less for the community 😂

Kaii 😂 😂 E get mind carry e bike come fight, omooo see how she roll em up 😂😂

See the comments,that's how u know Nigerians are low IQ people,na why Tinubu and Fulani don conquer them. Very poor yeye script and they can't see it.

If your mother beat you for public shame go catch but your rep is save cuz na your mother, but if a lady beat you for public bro commot that area as fast as possible 😂😂

Nothing you won tell me this lady Dey watch wrestling 😭

It didn't take a sec for bro to get dirty 😅😅

@abazwhyllzz Omo 360 degrees that man is Gone! 💔😭🤣

@abazwhyllzz Haaaa she go kill that boy ooo

Omor see as Dem lift bro like bucket

D guy no won gree say na woman go do am that kind thing he just Dey try go back with all hin effort say I must win

Bro na skit?

@effxzzzyy J-money nor prepare come

That guy is a disgrace to brotherhood

Content

This babe fit be transgender.. No way she lift this guy like bag if rice.😭😭😭

No be this same j money wey girl been dey stone sachet water? 😂

They beat am watin no good😂

🤣🤣🤣

@StfuSmog help me download this send Abeg 😭

Brotherhood is proud of you 💔😊😂

🤣🤣🤣

The guy no jus get sense perhaps he no get work I think 😂🤦🏽♂️😢🤣

He's not one of us 😭

@abazwhyllzz Dem don beat jay money

Omoh shey the guy no Dey chop at all. 😂

He dey always crack me up
