Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
It’s fvcking FRIDAY NIGHT 🔥❤️
Комментарии: 28

Make nasboi just invite erekere for this kind setting Make he first steal the camera 😆

@sydney_talker my mentor 🔥❤️

🔥🔥

Wrap it up bro 😎 We Dey chop Wizkid for this side

Nasboi u don do this promo with almost every content creators,e remain nasty blaq

It's always a Friday Night 🔥

😂😂😂😂😂 God abeg

Sydney don kolo sha 😂

The song is dope💯

Song of the summer 💯🙌🦈🫡

More grace brother 🙏🏾

Coz today is #FridayVibes 🥤

Shaggi see werey wey pass him own he shock😂😂😂

Do a content where Nepal wan take light.... And thunder strick dem for nyash

Drop the music video abeg

Friday night with the red ♥️.....put small hand for boys in area .... mk I drop Aza

Lol 🤣🤣 I guess nasboi read this wrong though but this guy reply off me .he say you smoke weed? 😂

🙂🙂🔥🔥💙

We still dey stream am for this side 🔥

Very funny song. Hahahaha

Always add the link to the stream whenever you drop the advert.

Eje I don fall in love with your grind 😭❤️

😂

Omo this your over promoting don they make the song no sweet again 😂

❤️❤️

Abegg check your tiktok DM 🙏 nasboi......@ s.a.l.e.x on tiktok

I no see this song for audiomack abeg drop link? 🙏

😁😂😂
