正在加载视频...

视频加载失败

Jarvis and Carter Efe wan use cooking finish each other 😭

133,475 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Tmt💫 的头像
Tmt💫1 年前

“Jarvis and Carter Efe wan use cooking finish each other” ❌❌❌ “Jarvis wan finish Carter Efe with cooking”✅✅✅

TENIOLA 的头像
TENIOLA1 年前

😂😂

RedDeer.Games 的头像
RedDeer.Games1 年前

You can check out My Cozy Room over here 👉 ✨

Fabz of pH 🥶🦍 的头像
Fabz of pH 🥶🦍1 年前

Spit wey Carter efe waste for this video reach 50 liters

Yung Baller 的头像
Yung Baller1 年前

Omo The teeth that train have pass That's the pathway to destruction When you are calm, you are fine This Jarvis chop Carter efe raw😂😂

Night_walker 😷 的头像
Night_walker 😷1 年前

Omo the cooking bad he even burn self …she get respect regardless na better girl 😂😎but carter collect wotowoto 😳

Oluchukwulicious 的头像
Oluchukwulicious1 年前

Dis javis 👧 nah bad girl ooh,she just dey roast Efe, she said you have hair, you don't have head 😂

JasperTrace🌊 的头像
JasperTrace🌊1 年前

No wonder your mouth swell up that one enter 😂😂😂

Abdulkareem Sanni 的头像
Abdulkareem Sanni1 年前

Wetin them collect from each other

Olamide 的头像
Olamide1 年前

I dey pity Seun Pizzle. The wayray no sabi argue and abuse for English na why he dey do like snake 🐍

BIG BANJI 的头像
BIG BANJI1 年前

This Jarvis na werey o 😂😂😂 him teeth na the road to destruction 🙆‍♂️

相关视频