Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Jeriq dey pray before he drink Don Julio😂😂🤣
39,730 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Sanctifying the Don Julio so the hangover won't come with demonic oppression 😭😭😭 Bro wants to enter highness with a clean spirit

Real life 💯💯💙

E reach to pray oh my bro. But you fit no pray when e reach your turn🤣.

This dorimeh go far. 😭 Kolu don miss this one 😭

Make Una leave am for Carter, e sabi this thing 😂

His intelligent the drink is not for kids 🔞

CAUSE OF VANITY I LOST MY SANITY

Make una go stream

King @jeriqthehussla nah verified BLock Rosary boy

Carter na full of vibes ajeh🤣😂👍

Anything wey jeriq talk for him prayer I copy and paste oh God 🙏🙏

More wins to the IYOO cartel family 💙💥

This is reason why I’ve always fw jeriq and phyno

Who craze pass between jeriq and Carter Abeg😭

God abeg help Mary

This guy go and sleep na

Normally jeriQ na mass servant

As ezigbo nwachukwu

No more way for t@lentless olodos like gbarter efe.... gbariq is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Abazz you don sign say na wetin you go use your life do ?? No real ambition, no drive , just pure foolishness and idleness Think about your miserable life

Before he scatter everywhere 😭😭😭

Lol

Onye catholic

Say a prayer 🙏

Proper fooling loo

Real nigha

Pray without ceasing

Style too much

Iyool

@carterefe__ Ah him no go beg God ke

Ogbeeee

Vibe 😂😂

Vibes on vibes 🔥
