Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jeriq tie backy in exactly 24 seconds, na world record be that? ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐
41,243 Aufrufe โข vor 21 Tagen โขvia X (Twitter)
15 Kommentare

Richard๐๐จvor 21 Tagen
Baki easy pass rizla!! I dey do 20 secs brrr

PAULvor 21 Tagen
Na here dem dey see u ๐

Pope of lagos (proudly 30BG ๐ง๐ช)vor 21 Tagen
Take am play fess

Soketvor 21 Tagen
He fast pass snoop dog ๐

BBBโฐvor 21 Tagen
I get who go tie backy between 5-10 seconds

OMIAvor 20 Tagen
Bro I go roll in 18 seconds

The_300 IYOOvor 21 Tagen
Abeg make i hold the backy for hand

OLAWALE BELLOvor 20 Tagen
this world is turning to something else, I don't understand the meaning of Jeriq black tie back for 24 second that's totally rubbish world to drop on the Internet pls you people should start using ur Brain...

21ccartelvor 21 Tagen
Snoop dog did 6 seconds

Pappy waynevor 20 Tagen
World watin lol Snoop Dogg did in just 3 seconds

Naijateensvor 21 Tagen
Damn ๐คฏ๐

NBT!โฆ.๐ธvor 21 Tagen
JeriQ nah chimney nau ๐๐จ

Rukevw3vor 20 Tagen
I de do 12 secs

Letshavefunvor 21 Tagen
You de whine yourself? Have you seen Snoop Dogg? lol

nwaekwu Isaacvor 21 Tagen
Number one ๐ฅ๐ฅ
