Loading video...
Video Failed to Load
Jesus!!! I can't believe what I'm hearing 😳😳
35 Comments

I love this lady. Babe wey get sense nah the type I like

God abeg make my wife Dey emotional intelligence as this woman ba Omo see brain 😅

She is real… not every woman can reason like this.

This lady is very intelligent, she is speaking the truth believe me.

As a man, pray against marrying empty brains like this one, except you're one yourself

No be every girl get sense and this mentality.. Girls with brain still exists

Her type no deh Nigeria again; nah only her remain

She's spitting out waters that makes an ocean extremely true!!!!!!! 💯😊

Reality harsh sha

Na god go bless dis gal for me oooo cuz na true she dey talk oo

This lady mature die....God go bless her with husband wey no go stress her.

This girl is the most sensible woman have heard talk ever. You should be a councilor.

She too real make I no lie. But this na thoughts wey you no go just share outside like that, some people go willfully misunderstand and me sed go understand them

Everything she said is factually true. There's a girl I know, she will fuck everything in her path even though she is married. No self control. She will fuck all your family men including your brothers. Unless she doesn't find herself with a girl in a fuckable situation.

My own be say? "Nobody should disagree with this lady"

Blunt truth sha

This is actually an intelligent woman. Forget say she no dey speak English. She's enlightened as fuck

Na true If e no dey her blood she no fit cheat!

She sounds funny but all she spoke are facts… kudos to her

She’s spitting facts

God abeg give this lady a good husband 🙏

This one too get experience inside life abeg ☺️

Na this kind blunt talks you go c me... She just speak sense. Omo see humor... I dey always talk m say sense na spec this days.. This barbie is reserved with sense. Some ppl go still say na nonsense she dey talk lol...

Pls I need her handle let me bless her. She bluntly truthful

Omo No be to speak English ooo say you get sense? See as she calm down talk sense but those English fools think money is marriage lolz 😂

Omo this woman mouth sharp

Where unah dey see these people interview???

This lady is very sound and intelligent 👍💯🔥

This girl have too much sense and orientation

Peak emotional intelligence ngl I like how she hold women accountable for their actions too, they have a choice

Some people just open mouth Dey yan dust. What’s she saying?

Wow...this lady too dey real and sincere, she is full of wisdom. Please let's hand her social media handle

Things due sup! Funny thing be say she has done worse than this

This Lady is blessed.

@liamASAP Omo me sef no believe
