Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jesus!!! I can't believe what I'm hearing 😳😳
127,119 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Omo this woman know ball like mad. Everything she said is right 😂

Why the guy dey sound like chicken 🐔?

Na woman come day teach me my work now.

She say knocking na psychology and calculation 😹😹

see as she dey talk as if say she get penis. 😅

@finegirlveeee She no sabi wetin she dey talk….

How is she even comfortable saying this?

All these logic no dey work for me o. My penis get mind of it's own. Once my five minutes don reach, my penis go just vomit yoghurt by itself. 😩 Nothing concern am with different styles.

Which kind voice be this 😂😂

Her shoe and leg is enough to tell you say this one na agaracha...

She Say You be mugu😂😂😂😂

Don’t be deceive by their mode of dressing🤦♂️🤦🏿♂️

Azigbakwa!

This aunty na OG 😅

"U BE MUGU" WEAK ME!

Look at her shoe heel 👠 and her mouth like a lollipop. Ewu 😂

I understand the lady. But what is wrong with that guy's voice?

She is right na normal logic way we dey do na

U be mugu bust my head 🤣🤣🤣

How old is she?😭

This woman has a calling. She should start a Sex Education Agency 🥹

Babe wey sabi. I feel like to catch you now

this one na retired OS oh

Wetin aunty dey talk😂

Una de muzz me sha for this internet …we de ask woman how us men go take last for bed …just like asking a man how a woman go take last for bed

I talk this thing but some boys say I no no wetin I de talk.

She say na u be mugu 😆😆😆😆

This woman na Ogba 😂🤭

Just imagine oooo

Lie lie Nature is nature She's saying based on woman experience Na man go tell you

Omo I don learn new thing today oh

E sure me say this woman dey sell ogogoro

E go shock you
