Loading video...
Video Failed to Load
Jesus ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐ก๐ก๐ก๐ฉ๐ฉ๐ญ๐ญ
239,804 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

You just know the face of someone that's about to mess things up

After shouting try drink water, sleep

When God bless nwabaliโฆ e come punish the rest ๐ช

๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ๐จ๐ฉ

With his movement...you will identify that he didn't train for any penalty shootout ๐๐

Omo e good sey dem lose o. The team na National Embarrassment.

Na Moses Simon pk vex me pass, what was that fgs??

No talk that thing again

Dem suppose flog Simon wey dey play penalty stylishly

Shey him no know sey something dey as take ni .. I don't understand what's wrong with Simon.. Some people eehn ... Na person papa o ๐คฃ

Someone should ask the coach what those useless changes meant

God don suffer for Nigerians hand!

Check ur BP drink enough water before going to bed

Em don collect $1m each

Egbon Lasisi, you dey pa mi ๐๐๐๐ซต๐ซต

Moses simon too useless

Na moses Simon miss vex me past

Weytin God do for this matter .. Nigeria players na foolish players .. canโt win simple matches mtweew.. see as dem cut my bet ๐ก I no no why I bet for Nigeria to win serf

They should investigate this Moses. That guy don play better game Nigeria not to qualify

I already knew Moses was gonna miss .. him face be like who Dey fear ๐๐

Opportunity comes but once ,but Nigeria comes in multiple

You neva shout the name reach ๐ญ๐๐๐

Like see wetin Moses Simon a professional footballer dey kick as penalty, I nearly buss my screen

Lol The way you pray Moses ended up shouting Jesus, omoh red sea refuse to part way today.

Bassey and Ajayi understandable ,but Moses werey that guy head ooo ๐ฉvictor chukwueze md lookman kno fii kick pk like that

@philip_dsane

The guy fess pose for camera, give use one sexy stare before kicking the ball ๐ ๐ ๐ ๐ญ๐ญ๐ญ

Man : Jesus!!! ๐ก๐ก๐ก Jesus : ๐ณ๐ณ๐ณ๐ณ God :

Who plays penalty like this wtf

U win sef trump nogo mk u enter America ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dem Dy run Vooduuu for coach side
