Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Other People’s Daughter 😩🤦🏽♂️😩😎
185,352 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Abeg everybody get her talent, you done take her to Food competition way she no make you proud

Ruth 2.0 version

Have you tried speaking Chinese to her.

You go and fight Kung fu nau. No be your fellow dads dey fight am? Leave that girl to chop life jor 🙄

You no go leave fine pikin to eat her food in peace! You can go and be golfing yourself oh her behalf 🤗

Make she no enjoy your money

The apple didn’t fall far from sinzu😂💀

Na foodie you born... This one no like stress at all

There's a Chinese version in her, try speaking Chinese to activate it

At least she's eating. It could turn into her talent and win eating competition. 😂😂

But she’s doing her own shaolin food something something nah 😂

Lmaoooo...why are you like this.... But the song is apt, na wetin u sow , naim u dey reap so.... Shey you teach your Daughter ow to backflip nii?

Take her to food competition with that girl and she will win her.

She looks so much like you Lasisi

Show other people father and yourself. Leave "EBA" alone biko

Leave Baby Rain alone,she just wants to eat and we love it for her

No worry baby rain sef go use you do content very soon

She dey follow her Dad's footsteps ni😂😂, ọmọ jọ Daddy.

Why you no train her to be like that if you know say nah Watin you Want ?

They're not the same age, leave aunty Meat alone she will also do it and even more when she reach the age.🤣🤣

If I could do this, my body pains would be gone. Therapy at its finest 🤲🥹

Please allow her o. Ori mo ise ase la.

😂😂she took after you nau

Her kungfu in eating is top-notch. Please leave our airba ambassador 😂

Abeg Let her eat She'll do the other one later, even if she doesn't 😂

@Hennie_Bee_NG 😅😅 she dey low key dey show you her talent

You sef for sow seeds of Jackie Chan for her life but No, you just dey chop eba and fufu for her front No stress our mini ijewuru shaa

Na you no dey patient, She wants to build energy first to make you proud

Her father’s daughter 😁

Make she chop abeg. Everywhere good

Lion no dey born goat, Baba

Comparison is a killer of joy Abi how them Dey take talk am 😭

Wetin concern baby Rain and Shaolin 😂😂

Let us also see what the stunts papa dearest can do, Before we can properly judge. Tenkiu
