Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Jidex comes for Peller again 😭💔😂
76,726 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Hypocrite….na same people talk say Peller dey over do…say he suppose calm down , you don dey talk say make he no calm down again lol 😂😭

@marvo_sneh_ Omo peller Dey do like that no mean say he mumu now peller self know wetin him Dey find 😂

That peller sef na mumu boy him for just dey him house to give e sef level everybody sef ma king

This is clout chasing cos you ain’t feeding Peller to tell him how to chase his dreams or behave abegii

Make Peller free this guy abeg, it's now embarrassing. Before Speed came to Nigeria, he was already doing his thing.

Shey back lift, shey front lift, ko sheybi weyrey. As how?

Peller knows how to catch people’s attention and trend, hes smart enough for this, featuring multiple times in ishowspeed live is goated

No mind am joor E no be true creator, na grace Dey guide am 😓

Jidex don’t understand the only abnormal thing Peller can do is to talk abnormal, he’s not skillful to do any physical things like backflip or anything 😂

Why’s everyone coming for Peller, leave the kid tf alone

King of Camelot 😂

Jidex Dey use peller trend

Make Dey go there together now as his master 😂

Pellar is a big name everyone has something to say about him shows how big he his give him his flowers

After Una don make person way no get talent popular Abi 😂Hissss

Peller is now the talk of the week

Advice just full everybody mouth untop this Peller matter

Jidex oko momma

You want make Peller break neck 😆

Omo but wetin Una Dey expect the boy make em do na?

Make everybody allow Peller rest now 😭🤌

"won se pe baba gun ketekete" i just remeber that song now. Humans ehn!

Lier

lol 😂🤣

Peller mumu like mad His management no Dey work at all

Pressure is too much

If una vex peller too much, e go tell him fans to chop Ishowspeed YT account oo

Peller waiting too much shows his looking for a personal attention and u cant gettit u need to act something or present something to get his attention just learn brr

Everybody wan trend na 😂😂

Pray 4 peller

Day 2., ashiere 😂😂

I trust ojo

Peller Dey find 1/1 stream with speed in him house and e can’t happen 😹

If tunde perry that place him go done dey shout 6 mos show
Похожие видео
Peller say na fake Versace chain Jidex put for neck 😂💔
Oyindamola🙄
35,193 просмотров • 7 месяцев назад
Sensitive content
the moment Jidex cautioned Momma for shaking a$$ to people in the crowd 😂💔
last born
110,420 просмотров • 7 месяцев назад
