Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Jidex comes for Peller again 😭💔😂

76,726 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Fabizzy♨️
Fabizzy♨️vor 9 Monaten

Hypocrite….na same people talk say Peller dey over do…say he suppose calm down , you don dey talk say make he no calm down again lol 😂😭

Profilbild von YL_IN_LAGOS
YL_IN_LAGOSvor 9 Monaten

@marvo_sneh_ Omo peller Dey do like that no mean say he mumu now peller self know wetin him Dey find 😂

Profilbild von Roman🦇🪽
Roman🦇🪽vor 9 Monaten

That peller sef na mumu boy him for just dey him house to give e sef level everybody sef ma king

Profilbild von Buchyke
Buchykevor 9 Monaten

This is clout chasing cos you ain’t feeding Peller to tell him how to chase his dreams or behave abegii

Profilbild von A Guy
A Guyvor 9 Monaten

Make Peller free this guy abeg, it's now embarrassing. Before Speed came to Nigeria, he was already doing his thing.

Profilbild von Olasunkanmi
Olasunkanmivor 9 Monaten

Shey back lift, shey front lift, ko sheybi weyrey. As how?

Profilbild von Sir Philip Web3
Sir Philip Web3vor 9 Monaten

Peller knows how to catch people’s attention and trend, hes smart enough for this, featuring multiple times in ishowspeed live is goated

Profilbild von Poe
Poevor 9 Monaten

No mind am joor E no be true creator, na grace Dey guide am 😓

Profilbild von Iamowolabi
Iamowolabivor 9 Monaten

Jidex don’t understand the only abnormal thing Peller can do is to talk abnormal, he’s not skillful to do any physical things like backflip or anything 😂

Profilbild von AKÍNKÚNMI 👑𓃶
AKÍNKÚNMI 👑𓃶vor 9 Monaten

Why’s everyone coming for Peller, leave the kid tf alone

Profilbild von Kofi Airtime
Kofi Airtimevor 9 Monaten

King of Camelot 😂

Profilbild von Babajide Akran
Babajide Akranvor 9 Monaten

Jidex Dey use peller trend

Profilbild von SEAN CARDY ⚽️🏀🎖️
SEAN CARDY ⚽️🏀🎖️vor 9 Monaten

Make Dey go there together now as his master 😂

Profilbild von MAYOWA😈
MAYOWA😈vor 9 Monaten

Pellar is a big name everyone has something to say about him shows how big he his give him his flowers

Profilbild von Otaibayomi📚
Otaibayomi📚vor 9 Monaten

After Una don make person way no get talent popular Abi 😂Hissss

Profilbild von Gist updates
Gist updatesvor 9 Monaten

Peller is now the talk of the week

Profilbild von Lôrbâ
Lôrbâvor 9 Monaten

Advice just full everybody mouth untop this Peller matter

Profilbild von 𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂
𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂vor 9 Monaten

Jidex oko momma

Profilbild von 𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒
𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒vor 9 Monaten

You want make Peller break neck 😆

Profilbild von codee
codeevor 9 Monaten

Omo but wetin Una Dey expect the boy make em do na?

Profilbild von MDee✨
MDee✨vor 9 Monaten

Make everybody allow Peller rest now 😭🤌

Profilbild von Sufiyan
Sufiyanvor 9 Monaten

"won se pe baba gun ketekete" i just remeber that song now. Humans ehn!

Profilbild von Henr¥
Henr¥vor 9 Monaten

Lier

Profilbild von Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬vor 9 Monaten

lol 😂🤣

Profilbild von VICOS
VICOSvor 9 Monaten

Peller mumu like mad His management no Dey work at all

Profilbild von $ O G .
$ O G .vor 9 Monaten

Pressure is too much

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 9 Monaten

If una vex peller too much, e go tell him fans to chop Ishowspeed YT account oo

Profilbild von ZANG👑 🇧🇪
ZANG👑 🇧🇪vor 9 Monaten

Peller waiting too much shows his looking for a personal attention and u cant gettit u need to act something or present something to get his attention just learn brr

Profilbild von charmie💸💰💵
charmie💸💰💵vor 9 Monaten

Everybody wan trend na 😂😂

Profilbild von Moses
Mosesvor 9 Monaten

Pray 4 peller

Profilbild von Divine
Divinevor 9 Monaten

Day 2., ashiere 😂😂

Profilbild von Gabriel Adefisayo
Gabriel Adefisayovor 9 Monaten

I trust ojo

Profilbild von Blunt420
Blunt420vor 9 Monaten

Peller Dey find 1/1 stream with speed in him house and e can’t happen 😹

Profilbild von Kudu_kendor
Kudu_kendorvor 9 Monaten

If tunde perry that place him go done dey shout 6 mos show

Ähnliche Videos