Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Jidex comes for Peller again 😭💔😂

76,726 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Fabizzy♨️ profil fotoğrafı
Fabizzy♨️9 ay önce

Hypocrite….na same people talk say Peller dey over do…say he suppose calm down , you don dey talk say make he no calm down again lol 😂😭

YL_IN_LAGOS profil fotoğrafı
YL_IN_LAGOS9 ay önce

@marvo_sneh_ Omo peller Dey do like that no mean say he mumu now peller self know wetin him Dey find 😂

Roman🦇🪽 profil fotoğrafı
Roman🦇🪽9 ay önce

That peller sef na mumu boy him for just dey him house to give e sef level everybody sef ma king

Buchyke profil fotoğrafı
Buchyke9 ay önce

This is clout chasing cos you ain’t feeding Peller to tell him how to chase his dreams or behave abegii

A Guy profil fotoğrafı
A Guy9 ay önce

Make Peller free this guy abeg, it's now embarrassing. Before Speed came to Nigeria, he was already doing his thing.

Olasunkanmi profil fotoğrafı
Olasunkanmi9 ay önce

Shey back lift, shey front lift, ko sheybi weyrey. As how?

Sir Philip Web3 profil fotoğrafı
Sir Philip Web39 ay önce

Peller knows how to catch people’s attention and trend, hes smart enough for this, featuring multiple times in ishowspeed live is goated

Poe profil fotoğrafı
Poe9 ay önce

No mind am joor E no be true creator, na grace Dey guide am 😓

Iamowolabi profil fotoğrafı
Iamowolabi9 ay önce

Jidex don’t understand the only abnormal thing Peller can do is to talk abnormal, he’s not skillful to do any physical things like backflip or anything 😂

AKÍNKÚNMI 👑𓃶 profil fotoğrafı
AKÍNKÚNMI 👑𓃶9 ay önce

Why’s everyone coming for Peller, leave the kid tf alone

Kofi Airtime profil fotoğrafı
Kofi Airtime9 ay önce

King of Camelot 😂

Babajide Akran profil fotoğrafı
Babajide Akran9 ay önce

Jidex Dey use peller trend

SEAN CARDY ⚽️🏀🎖️ profil fotoğrafı
SEAN CARDY ⚽️🏀🎖️9 ay önce

Make Dey go there together now as his master 😂

MAYOWA😈 profil fotoğrafı
MAYOWA😈9 ay önce

Pellar is a big name everyone has something to say about him shows how big he his give him his flowers

Otaibayomi📚 profil fotoğrafı
Otaibayomi📚9 ay önce

After Una don make person way no get talent popular Abi 😂Hissss

Gist updates profil fotoğrafı
Gist updates9 ay önce

Peller is now the talk of the week

Lôrbâ profil fotoğrafı
Lôrbâ9 ay önce

Advice just full everybody mouth untop this Peller matter

𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂ profil fotoğrafı
𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂9 ay önce

Jidex oko momma

𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒 profil fotoğrafı
𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒9 ay önce

You want make Peller break neck 😆

codee profil fotoğrafı
codee9 ay önce

Omo but wetin Una Dey expect the boy make em do na?

MDee✨ profil fotoğrafı
MDee✨9 ay önce

Make everybody allow Peller rest now 😭🤌

Sufiyan profil fotoğrafı
Sufiyan9 ay önce

"won se pe baba gun ketekete" i just remeber that song now. Humans ehn!

Henr¥ profil fotoğrafı
Henr¥9 ay önce

Lier

Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬 profil fotoğrafı
Kᗩᕼ*YOᑌᖇ*ᗪᗩY🇳🇬9 ay önce

lol 😂🤣

VICOS profil fotoğrafı
VICOS9 ay önce

Peller mumu like mad His management no Dey work at all

$ O G . profil fotoğrafı
$ O G .9 ay önce

Pressure is too much

Heismide✨🔝 profil fotoğrafı
Heismide✨🔝9 ay önce

If una vex peller too much, e go tell him fans to chop Ishowspeed YT account oo

ZANG👑 🇧🇪 profil fotoğrafı
ZANG👑 🇧🇪9 ay önce

Peller waiting too much shows his looking for a personal attention and u cant gettit u need to act something or present something to get his attention just learn brr

charmie💸💰💵 profil fotoğrafı
charmie💸💰💵9 ay önce

Everybody wan trend na 😂😂

Moses profil fotoğrafı
Moses9 ay önce

Pray 4 peller

Divine profil fotoğrafı
Divine9 ay önce

Day 2., ashiere 😂😂

Gabriel Adefisayo profil fotoğrafı
Gabriel Adefisayo9 ay önce

I trust ojo

Blunt420 profil fotoğrafı
Blunt4209 ay önce

Peller Dey find 1/1 stream with speed in him house and e can’t happen 😹

Kudu_kendor profil fotoğrafı
Kudu_kendor9 ay önce

If tunde perry that place him go done dey shout 6 mos show

Benzer Videolar