Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

390,545 views • 2 years ago •via X (Twitter)

10 Comments

JAY-RADO's profile picture
JAY-RADO2 years ago

The street be like Benin boys with timberland, dem no kind.😁

Macy Macy🌐's profile picture
Macy Macy🌐2 years ago

Guy I don go laugh enter my neighbor room and she no wear cloth😪

Dr Mohammad Usman Suleiman's profile picture
Dr Mohammad Usman Suleiman2 years ago

@Ejiama_Iroegbu You see that Judas, na dem full streets pass

BISHOP⚔️'s profile picture
BISHOP⚔️2 years ago

God abeg I no laugh o😭

Derek™'s profile picture
Derek™2 years ago

That last line about benin boys no be meme ooo 😂

Mhiztartee7819's profile picture
Mhiztartee78192 years ago

Whalai aza man is the best example of judas 😆😆 be like na from judas lineage e come from

OmO ObA's profile picture
OmO ObA2 years ago

@Opeolu_waa You Dey do the work of your father I dey do the work of my aza 😂😂😂

VITA ⭐️⚡️'s profile picture
VITA ⭐️⚡️2 years ago

@Opeolu_waa God abeg I frown face watch am Remember me in your kingdom oo Na this people dey put sin out

Creen Caesar's profile picture
Creen Caesar2 years ago

Nduka the Aza man 😂🔥

𝐖𝐀𝐃𝐎 𝐂𝐈𝐓𝐘 (ᴋᴇɴᴏᴍᴀ)'s profile picture
𝐖𝐀𝐃𝐎 𝐂𝐈𝐓𝐘 (ᴋᴇɴᴏᴍᴀ)2 years ago

The street be like Benin boys with Timberland dem nor kind. 😂 🗣️ Ndu baby 16/04/24 🔥😆