Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just because na my missing rib 😍😂
10 Yorum

BIG AYO🔰2 yıl önce
Person wey get too much sense no fit Dey in love. Love na for mumu People

ZEUS ⚡️2 yıl önce
Na true. Who get sense no fit dey in love. 💯

Ishí-Anatu-Egwú2 yıl önce
🙄

Fafa Mukuru2 yıl önce
What you did, do you think it is normal?

Maisango2 yıl önce
🤣🤣Normally you be mumu from kano smh..

Dr Craze2 yıl önce
Josh where you fall out from 😂😂😂

ỌMỌ́TÁRÁ LAWRENCE2 yıl önce
😂😂😂😂😂🥰

Big ola✨2 yıl önce
Una two dey mad😡😡😡 And I go block you people 😭😭😭😡😡😡😡

The Prince2 yıl önce
One day I go try these things wae lovers de do

B E R N I E 💭2 yıl önce
Lol, Ofcourse only a woman who likes cruise can marry craze 😅😂😂.

