Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just give dem something light 😂😂😂❤️
140,840 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Omo nothing light inside him catalogue at all

😂😭

Like say he know say the song go bang

💯

Something light🥶😂

😂😂😂

JESUS!!!!! snippet wey turn hit 😭😭😭😭😭

😭😭

I don't think he has released that first one,he said no give

Yeah

Omo when are getting it like this

That’s enough for today

Like 😂😂😂

Omoh take me back 😮💨

I was there like mad 😭

And the rest was history 😮💨🔥

@DripFeeed Oloun

He still get something heavy for hin hard river

Them farm this song wetin no good ehn 😭

Na the something light be this ?? Adondie 🤣🤣🤣

See this music ehhn, dem no Dey predict am. 😂 “Give them something light” Meaning this last last 🎶 was underrated compared to the songs on that list. Not knowing this was going to be the biggest song in that album.

The greatest snippet ever

Gave us that inside a jet 😭😂

Burna momsy been come d parra for am for the video😂😂

Something light wey no light , e too get weight, see as Odogwu dey do, Omor 😂🔥🔥🔥

Baba dey always deliver 💯🔥🔥

ODG 🦍🔥

🚀 🚀

This was the “something light” 😭

Odogwu too good and funny at the same time 😂❤️

@vikky_dash The something light turned into one of is greatest hit. Odogwu no be nickname jor

Highhesssttt😂🦍

Nahh, Burna is the greatest artist in Africa tbh.

Oluwa burna 🔥 1

The calm before the storm 😂

The snippet that shake the whole world 🔥😮💨🖤

Burna boy too good

God so last last nah something light 🧐🤯

I for like hear the other one if Last Last is something light 😂

Make everywhere no nwa

Okay, this is hardddd Wouldn't shut up if my favorite artist does this 😂

Give them something nice !

See wetin odowgu dey call something light 😭

Abeg make we start to tag burna make him finally give us that first song na a lot time has past Mf be hugging on their own shit like damn
Benzer Videolar
Sensitive content
17 years guy impregnate 16 years girl wey dem Force dem marry 😂😂😂… the youngest married couple in town❤️😂
Nay 🇬🇭
747,146 görüntüleme • 2 ay önce
