Loading video...
Video Failed to Load
Just wait for it 😂😂
370,109 views • 3 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Oga calm down, dey wan ask you for direction

You no go run keh 😂😂

I can't pretend to know what happened and why they started running.

This is Ogobomoso in 2021

But wait why are they running 😂😂😂😂

Because of reverse, they’re running. They should stay nau, if what they’re doing is right

Oso in Igbo language 🤣

Lol 🤣😆 culprit.. There was a caught... They for no run na .... Na Kiri Kiri next

😂😂😂😂 bail yourself with leg make e no reach station

😂😂😂

You no go run keh 😂

Why una Dey lie say this thing happen in ogbomosho something weh just happen in ikere Ekiti 1week ago una Dey really lie oo

You no go run keh

This video don old

Bro set camera well nah , no be start this? U don dey fuck up o 😂

even you wey no get money and assets dey run for EFCC

Was he about to be kidnapped? 😟

Nothing sup na brr 😂 calm

Wetin happened

You no go run khe….. you don go video wetin pass you 😂

That is how he will put his family into trouble

wetin happen here now?

You no go run keh 😂😂😂😂

This video don tey na😹 like 5years ago in ogbomosho, na my area be this then

No peace for yahoo criminals

Lol

No be shere shere ke

Gbera😂

I laughed but I don’t know why the were running 😂😂😂

If you,you go wait 🤣🤣🤣 Omo see temple run 🤣🤣

Let's have it😂😂

Lmao 😂

Why he run na
