Loading video...
Video Failed to Load
Just wait for it ๐๐
41,471 views โข 3 days ago โขvia X (Twitter)
25 Comments

These kind settings I love it because na cruise settings

That lady is so cute, she has a very gorgeous smile ๐

Wetin she dey think ๐

Some people really no get work

Nawa for you oga

That was chaotic ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She wan spoil surprise ๐๐๐

He said get inside no be you Dey wan engage ๐ ๐ ๐

Actually she stole the show even tho It doesnโt belongs to her, the real owner might not even by wow about the surprise

Make I see who surprise me wey I go surprise too

๐๐

๐๐

I don die. ๐ญ

lol.. the other guy wey laugh na fuu๐ ๐ ๐

See this one so no be she Dem wan engage sef

Good one

Seriously?

This have to be the most funny surprises ever

Hehehehe ๐ she go surprise you later with heartbreak

lols

Wetin dey worry these ones

Omo, go check TikTok comments laugh go wan kill una

Aunty dey go front nah, no spoil the parol nah...

The boy na werey๐

Werey wan collect person spot ๐๐
