ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Just wait for it ๐๐
370,109 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Oga calm down, dey wan ask you for direction

You no go run keh ๐๐

I can't pretend to know what happened and why they started running.

This is Ogobomoso in 2021

But wait why are they running ๐๐๐๐

Because of reverse, theyโre running. They should stay nau, if what theyโre doing is right

Oso in Igbo language ๐คฃ

Lol ๐คฃ๐ culprit.. There was a caught... They for no run na .... Na Kiri Kiri next

๐๐๐๐ bail yourself with leg make e no reach station

๐๐๐

You no go run keh ๐

Why una Dey lie say this thing happen in ogbomosho something weh just happen in ikere Ekiti 1week ago una Dey really lie oo

You no go run keh

This video don old

Bro set camera well nah , no be start this? U don dey fuck up o ๐

even you wey no get money and assets dey run for EFCC

Was he about to be kidnapped? ๐

Nothing sup na brr ๐ calm

Wetin happened

You no go run kheโฆ.. you don go video wetin pass you ๐

That is how he will put his family into trouble

wetin happen here now?

You no go run keh ๐๐๐๐

This video don tey na๐น like 5years ago in ogbomosho, na my area be this then

No peace for yahoo criminals

Lol

No be shere shere ke

Gbera๐

I laughed but I donโt know why the were running ๐๐๐

If you,you go wait ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Omo see temple run ๐คฃ๐คฃ

Let's have it๐๐

Lmao ๐

Why he run na
