Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

41,471 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

25 Kommentare

Profilbild von Mc_pilot7
Mc_pilot7vor 4 Tagen

These kind settings I love it because na cruise settings

Profilbild von Your ex mass-servant 💎
Your ex mass-servant 💎vor 4 Tagen

That lady is so cute, she has a very gorgeous smile 😊

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 4 Tagen

Wetin she dey think 😂

Profilbild von ÇØMMÅNDØ
ÇØMMÅNDØvor 4 Tagen

Some people really no get work

Profilbild von Esther 🤍✨
Esther 🤍✨vor 4 Tagen

Nawa for you oga

Profilbild von O.L.I.V.E
O.L.I.V.Evor 4 Tagen

That was chaotic 🤣🤣🤣

Profilbild von Prince charming™©
Prince charming™©vor 4 Tagen

She wan spoil surprise 😂😂😂

Profilbild von Destiny 💛💙 🐐
Destiny 💛💙 🐐vor 4 Tagen

He said get inside no be you Dey wan engage 😂 😂 💔

Profilbild von Mc_pilot7
Mc_pilot7vor 4 Tagen

Actually she stole the show even tho It doesn’t belongs to her, the real owner might not even by wow about the surprise

Profilbild von @isiaq
@isiaqvor 4 Tagen

Make I see who surprise me wey I go surprise too

Profilbild von King_slay
King_slayvor 4 Tagen

😆😆

Profilbild von Don Marlo
Don Marlovor 4 Tagen

😂😂

Profilbild von swot¡
swot¡vor 4 Tagen

I don die. 😭

Profilbild von GODS OF OUR LANDS
GODS OF OUR LANDSvor 4 Tagen

lol.. the other guy wey laugh na fuu😅😅😅

Profilbild von Mr_Oh🕊️💙❤️
Mr_Oh🕊️💙❤️vor 4 Tagen

See this one so no be she Dem wan engage sef

Profilbild von ikeoscar
ikeoscarvor 4 Tagen

Good one

Profilbild von Bennywhite🤍✍✰
Bennywhite🤍✍✰vor 4 Tagen

Seriously?

Profilbild von Delcan
Delcanvor 4 Tagen

This have to be the most funny surprises ever

Profilbild von 𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪
𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪vor 4 Tagen

Hehehehe 😂 she go surprise you later with heartbreak

Profilbild von Igboboy Blaze
Igboboy Blazevor 4 Tagen

lols

Profilbild von x~ banger
x~ bangervor 4 Tagen

Wetin dey worry these ones

Profilbild von 𝒅𝒂𝒓𝒌 𝒃𝒆𝒂𝒖𝒕𝒚❤️‍🔥
𝒅𝒂𝒓𝒌 𝒃𝒆𝒂𝒖𝒕𝒚❤️‍🔥vor 4 Tagen

Omo, go check TikTok comments laugh go wan kill una

Profilbild von Kingkosec
Kingkosecvor 4 Tagen

Aunty dey go front nah, no spoil the parol nah...

Profilbild von Dino
Dinovor 4 Tagen

The boy na werey😂

Profilbild von Pro_Mise
Pro_Misevor 4 Tagen

Werey wan collect person spot 😂😂