正在加载视频...

视频加载失败

Just wait for it 😂😂

41,471 次观看 • 10 天前 •via X (Twitter)

25 条评论

Mc_pilot7 的头像
Mc_pilot710 天前

These kind settings I love it because na cruise settings

Your ex mass-servant 💎 的头像
Your ex mass-servant 💎10 天前

That lady is so cute, she has a very gorgeous smile 😊

Semi god. 的头像
Semi god.10 天前

Wetin she dey think 😂

ÇØMMÅNDØ 的头像
ÇØMMÅNDØ10 天前

Some people really no get work

Esther 🤍✨ 的头像
Esther 🤍✨10 天前

Nawa for you oga

O.L.I.V.E 的头像
O.L.I.V.E10 天前

That was chaotic 🤣🤣🤣

Prince charming™© 的头像
Prince charming™©10 天前

She wan spoil surprise 😂😂😂

Destiny 💛💙 🐐 的头像
Destiny 💛💙 🐐10 天前

He said get inside no be you Dey wan engage 😂 😂 💔

Mc_pilot7 的头像
Mc_pilot710 天前

Actually she stole the show even tho It doesn’t belongs to her, the real owner might not even by wow about the surprise

@isiaq 的头像
@isiaq10 天前

Make I see who surprise me wey I go surprise too

King_slay 的头像
King_slay10 天前

😆😆

Don Marlo 的头像
Don Marlo10 天前

😂😂

swot¡ 的头像
swot¡10 天前

I don die. 😭

GODS OF OUR LANDS 的头像
GODS OF OUR LANDS10 天前

lol.. the other guy wey laugh na fuu😅😅😅

Mr_Oh🕊️💙❤️ 的头像
Mr_Oh🕊️💙❤️10 天前

See this one so no be she Dem wan engage sef

ikeoscar 的头像
ikeoscar10 天前

Good one

Bennywhite🤍✍✰ 的头像
Bennywhite🤍✍✰10 天前

Seriously?

Delcan 的头像
Delcan10 天前

This have to be the most funny surprises ever

𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪ 的头像
𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪10 天前

Hehehehe 😂 she go surprise you later with heartbreak

Igboboy Blaze 的头像
Igboboy Blaze10 天前

lols

x~ banger 的头像
x~ banger10 天前

Wetin dey worry these ones

𝒅𝒂𝒓𝒌 𝒃𝒆𝒂𝒖𝒕𝒚❤️‍🔥 的头像
𝒅𝒂𝒓𝒌 𝒃𝒆𝒂𝒖𝒕𝒚❤️‍🔥10 天前

Omo, go check TikTok comments laugh go wan kill una

Kingkosec 的头像
Kingkosec10 天前

Aunty dey go front nah, no spoil the parol nah...

Dino 的头像
Dino10 天前

The boy na werey😂

Pro_Mise 的头像
Pro_Mise10 天前

Werey wan collect person spot 😂😂