Loading video...
Video Failed to Load
#Kaluba This Friday ! ♨️
33 Comments

you go sing better song finish con give your oga, leave the bad ones for yourself 😭

You carry better jam give idolo, con de pack kaluba give boys…

The goat is BACK!!🔥

This guy na blessing for Nigerian music industry 🎶

Life don really deal with you Davido don collect song wey go make you bounce back, with lie lie cyber truck wey you no see. Take heart bro 🤣🤣😂😂

It's a banger, i like this one

You actually carry sweet song give Davido 😭😭😭😭😭

Why you love David pass yourself

@Enigmaballer This one nor join guy u have a good run in ur hands already abeg drop better song and please collaborate 🙏🙏u need collaborating at this point boss 🙏🙏🙏

When it comes to catchy hooks and lyrics; the best artist to call is Mayorkun. The guy is GOATED

You give Davido better music U con keep this one to yourself Peak fooling😂 Well u fit don collect cyber truck Win win😂

Mayorkun ft Wizkid dropping snippet soon…

Warm am again maybe e go hit

Omo wayrey 🔥

I’ll be there

“As kaluba don Dey finish for my aza I gat to call my loader” there oo! Of lay lay

Nice one, but imagine say na davido you give this song🫣🤔

I don't know what happened but I always felt you would take over the music industry Man you are good @Mayorkun and I wish you greater high Try 💯🫡

There’s just something about your music I can’t explain

That Buju wey be like bag of sack, make the song reach number one first I Dey come

See KAM wey dey Mayorkun mouth waiter wey go quench go finish of Babeach ocean, this nigga the blast correct Gbedu i beg, Who learn from the best dey always remain the best of the best las las 🔥🔥🔥💥✅

Why are people saying shit in his comments the song makes sense a lot na 🔥

Make we no lie ,this song no sweet

So many stupid bots in this comment. The song is legit fire

You be mumu you carry better hit song give person you wan dey struggle with this flop omo smh 🤦♂️ dem suppose give you 99 moroo aje

@THE_WEIRD02 Fireboy Dey this song no worry 😂

Mayor too good abeg 😭

Cyber truck ma tan Orin lo ma ku 😂 where’s the music now ehn watch how 30bigshit go avoid this song 😎

🔥🔥🔥🔥

You're Good....no doubts at All....

Una go sell better songs for osakpolo, u will be dropping s#it for yourself.

Na the @Mayorkun wey we sabi b dis His fully back

Egbon mi mayorkun 😊👏🙌🎤🤍💙👍💯

