Loading video...
Video Failed to Load
Shall we? ♨️
656,000 views • 2 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Cyber don land oo we no dey do audio for here

He said y’all should stop disrespecting him that nobody can take his position😂🔥 WTF IS THIS HIT MAN!🔥🔥🔥🔥🔥

@Jimmynuel1 You never sing nonsense for me before eje

You give Davido your best song , con de sing Nursery songs 🤦

You carry better song give Davido con dey give us this one

I been unfollow you as you been no wan serious, welcome back jor

@30bguser0 The goat is back!!!

@EmmanuellaAnwu1 Kaluba don Dey finish for my aza I gat call my loader 😂❤️ there oo!!! Lay lay 😂❤️❤️

You carry better song go give ur talentless oga

Make God help me take una wea say na audio cybertruck Davido buy mayor🙏

@CEO_bolex Dem collect B4 B4 from you, give you cyber truck

@DavidoPolice We readyy

I remember when this egbon release Mama Time don change I no fw this sound at all

@ExcalaSOG You don lock in back Wa shere

Mayorkun I love youuuu

Egbon mayor u just too good if na gospel , if na hip pop u too ejor i pray for you sir you will continue shinning no wicked bad belle sha spoil image you're bless sir I love you am one of your biggest fans 🥰🥰🥰

Guy.... This snippet wan dey sound like you feel off.... But B4 B4 is still a jam sha

Cyber truck don land oooo haters hope y'all aren't blind this time 😂

Of Lagos! 🔥🔥

god save you say you no retire… who wan gimme this kind gbedu

Of Lagos! Gbemidebe joor 🥹

Lesgedis 🔥

Oya bby

See na god I use beg you oh, your own no go spoil abeg drop this gbedu Mayor you too good 🔥💐💯✅

Sabi boy I b think say we go need to beg u before u use b4b4 trend drop ur own lamba. Kudos

@olaricky_ You don already give davido ur resurrection song

@Beckkyyy55 We no Dey give artist ulcer for here Na promise and deliver 😂🔥🔥

@kellybonito_BU New gbedu,new Cyber truck Aje!🔥🔥

@pprime23 That cyber truck don land Jaiye lo mayor 😂❤️

U sef buy me Tesla u no go fall mafo

Another banger 🔥

Mayor

We are ready joor

Mayor of Lagos is now a cyber truck owner.....God is Good 💯 ⭐

You no get pass this dead ass silver chain?


