Kelvin don go rob Woli Agba 😂😭
68,112 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)
44 条评论

@miriano_sus I don die 😭😭

😭😭

@miriano_sus That egbon kelvin yawerey gan 😂

Ajeh😂

@miriano_sus I see Kelvin Ikeduba in a movie, I click instantly. He is sooo real, so good, such a thugger 😂😂😂

Very good actor and he has been doing it since day 1 😂😂

@miriano_sus Only woli know wetin dey do am for body 😂

Fr 😂

@miriano_sus Everything about this video is funny asf, the entrance >>> 😂

U no lie at all😂😂😂

@miriano_sus Kelvin Ikeduba sabi this robbery act like crazzzy 😭😂

@miriano_sus @iamjuspat 😭😭😭😂

@miriano_sus Egbon Kevin is not just an actor but a legend !! Egbon too good, na all rounder 😂😂😂

@miriano_sus My phone wan fall 😂😂😂

No let am fall o 😂

@miriano_sus The skit too funny 🤣🤣🤣

@miriano_sus Na wetin dele do Funny me pass

E suppose kpai dele 😂

@miriano_sus That Dele mumu die 😁

@fineboizamani Na fool 😭

@miriano_sus Na ijesa he use curse him wtf 😆

😂😂😂

@miriano_sus Woli Agba wey like money 💰 pass anything 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@miriano_sus 😂😂😂 werey don rob them

😂😂💔

@miriano_sus Kevin I don miss hin movies 😭😂

Na craze ngga 😂😂

@miriano_sus Thanks for always showing you are a proud Ijesha Man ❤️❤️❤️😆😆😆

@miriano_sus Olorun o si around 🤣🤣🤣 Woli agba no go kill person

@miriano_sus @undespicableice @Daviddbomb 🤣🤣

@miriano_sus "woli méjì báwo 😂😂😂

@miriano_sus Sopona la po oooo🤣🤣🤣

@miriano_sus 😂😂😂

@miriano_sus Woli meji🤣🤣🤣

@miriano_sus 😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂

@miriano_sus I thought Dele didn’t n japa.him don come back abi na old skit?

@miriano_sus Omoooo😹😹

@miriano_sus lol 😂

@miriano_sus This is funny 😂

@miriano_sus Dt backhand enter

@miriano_sus Sopona inside church? 😂😂😂😂

@miriano_sus 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@miriano_sus 😂😂😂😂

@miriano_sus @grok movie title?
