Loading video...
Video Failed to Load
Kemmie don jam who pass am today 😆
78,036 views • 14 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

Resounds slap ... U dai whine man way never chop

Her eyes go clear

The slap shock am 😂

This girl content dey reduce person IQ

Na once mama say please Oya please 😭😹😹😹 you go Dey whine man

That slap reset her brain

She deserves it, he fulfilled his end of the agreement, she should fulfill her promise too

You still have your 2 eyes you no thank God 🤣🤣

Her head nor correct

She suppose collect a better slap

Brother pls my bag 🤣🤣

For man to risky him gbola you think say na memes

The wey dem dey always wipe her slap 👋 no really good oo 😹😫😂

Una go learn new thing

I talk am say this girl go still get hear problem later because of the kind of content where she dey do oooo.. But the guy no even §łâp her well ooo

Unexpected slap😂😂😂

Make I no talk

This one never still learn

😂😂

You no tear am the slap well. Stupid content

Factory reset slap An hungry man is an angry man

This girl content na rvbbish

that sound gimme joy eh lol.

🤐🤐

No fear, one day go be bottle 😂💔

😂

This girl just like being abused.

🙄

I love this aje 🤣🤣 The guy suppose commot the wig self 🤣

Omo ehnn, the slap enter gon

Ehn enta!

E no slap am reach

The werey deaf am

That slap enter🤣🤣
