Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kolu and Ashmusy On this again ๐
67,402 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
18 Kommentare

Person wey everything about her no be real dey do advert for another fake thing wey no fit make kolu hair grow back

Kolu, mugu, wey you for just de with carter

How vdm won take drag kolu join this one ?

Make him use am if e grow I go empty my account buy am

Kolu na werey, shey the last part dey necessary๐

Na why she and VDM dey always get issues be this shey God wey no give kolu hair Sabi wetin him dey do but ashmusy wan revive the hair back Az hawwww na

Kolu and yansh nah 5 & 6 ๐๐คฃ๐คฃ

๐๐

Kolu without cater is not funny

Na this radarada him wan dey do online ? I no even understand wetin him dey Rap 4pack.

You don look kolu finish u think say en hair fit grow.

Let him use it for three months, I wanna see something

If he work for kolu โน go buy

Where are we suppose to laugh ?

Carry head like egg of life

Kolu hair no fit grow lai lai

Be aware of VDM

Which kind whyning be this, Hair way no grow since na now e wan start ๐คฃ
รhnliche Videos
Kolu and Carter Efe don resume their Wahala again ๐๐๐
AYANFE
34,715 Aufrufe โข vor 7 Monaten
This guy don finish Carter Efe and Kolu ๐คฃ๐๐
๐ธb๐๐ซ๐ซ
109,387 Aufrufe โข vor 1 Monat
