Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Kolu don Dey do skit too😂
33,864 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Her mama dey underrate Kolu 😂

She no know sey kolu na big man

Guyyy 😭 I don de understand kolish language o, but I'm not from koland 😭😂 Bro my life don Carterefe en remain make en Peller 😭😂

Person wey wan marry phyna 😂

Guy man Dey hustle

E no come play😂

Kolu is versatile and multi-talented. I am happy Carterefe was able to give him a platform to showcase some of his talents. There is more to come and the world ain’t ready yet ✍️

This guy just hustle for his family and gals. Just saying 🤣

na Kolu get this year 😂😂

Na introduce am to the game

Make them give Kolu award abeg

money must be made

i no go still rate am 😒😂

All way na way o 😩😮💨

that’s guy 😆

Kolu..😂

Abeg how una take dey hear wetty Kolu dey talk, cuz I no hear anything at all. Abi na only me

KOLU and money

😂😂

Make I dey go ah 😂

Sidi na Ogba

Deep down that woman de drip for him if you watch an sharp sharp 😂

This kulo hot woo

No be this skit them talk say money no Dey am?

How we go hear wetin e dey talk like this

all man must make it in any way

.@thedamiforeign im having issues with premium subscription Can u please help me how to do it?

I need @carterefe__ to help me translate what this man is saying

Omooo

Just get money 💵

No time

Kolu has nothing but money & bad body

Assistant streamer too go chop na
Benzer Videolar
Portable don start skit kee! Nothing wey this guy no dey do 😂😂
TENIOLA
73,510 görüntüleme • 1 yıl önce
