Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kolu don dey learn mechanic 😭😂😂
107,688 просмотров • 16 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Since carter and Kolu separate , Kolu life just dey spoil small small

He won double his hustle 😂😂

He don quick turn old taker

Na wetin e for do if Carter no carry am be this 😅

Who do our Kolu like this o God

if tinubu win next election, everybody for Nigeria fit later turn model 🖤👂

@beri_grizou E too get content

We no wan hear story tomorrow

this guy na hustler o forget

Back to the trenches

Nau whining

Only you do bricklayer Now mechanic lol Make una dey wyne

Kolu dey prepare for plan B already 😭😂

Na Ai 😂

Him sef wan get side hustle

Man gat hustle

Omoh una sure or content 😂😂😂😂

Him life don spoil 😂

@DurkioWiz Make una no let Kolu fix brake pad ooooo😅

This one na content na

Na liee😹

Hand don dey meet am 😂

@dfwmenah Nothing woman no fit do

No woman around again 😭😔😭

E good too Na handwork 🥲😂

Kolu dey do anything for tinubu prime

😂😂

Original
