ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Kolu don go learn mechanic work ๐ญ๐ Omo, Carter Efe do this guy strong thing o.
113,827 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
30 ๆก่ฏ่ฎบ

Everything na content....the guy guide low key.

Content Dey cry for kolu hand ๐๐๐๐๐

KOLU wey guide pass u๐๐

Na content jooh You wan trust content creators?

Kolu dey use Una mek money ,๐

๐๐๐

Na now I know say ruth face ๐น

Madam stay with typing Original content is not your thing

Chaii Carter

Left kolu for Jasmine howww

So now being a mechanic is not a good source of wealth?? Una de yarn shaaa ๐

Man must chop na, kudos to kolu

All nah content

@Cleverlydey4u U too Mumu

You yourself know say all this things na content, including this your video

Na content he dey do

Nawa ooo๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Make kolu no work na, hunger go kill am ๐ญ๐คฃ

Active and connecting ๐ฏ

Carterefe na black jesus๐๐

See ur dirty face๐คฎ๐คฎ๐คฎ

๐ฅต๐ฅต

Na Ai ๐

Kolu know waiting him dey do๐

Hehehehe all na still content

You sopos do crowdfunding for Kolu

Omo but Ruth you worwor oo , your face card nh Zero percent Allah Walai

Na content

How

No be content
็ธๅ ณ่ง้ข
Kolu and Carter Efe don resume their Wahala again ๐๐๐
AYANFE
34,715 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ
