Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kolu don put himself for trouble 😂😂😂
91,727 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 44

I love this Kolu so much , e be like pet😂😂

😭😭😭

Why kolu wan kiss Carter 😂😂😂😂

😂😂

Kolu think say he wan send am money

😂😂😂

E ask Kolu if e worth 5M 😂😂😂😭😭😭

😂😂😂😭

I swear nah Carter go still kill kolu

😂😂😂

Asin the kind stress wey he dey give that guy no be for here

Na which kind deadly move Kolu dey move for here 😂😂😂

If Carter no kill Kolu Na Kolu go kill Carter

😂😂😂

Kolu na Gay ? 😅😅 Why he wan kiss Carter

😂😂

werey dey shout yes yes 😂😂

😂😂😂

This Kolu is the vibe He is the soul of @carterefe__ stream. I hope and pray to God to grant his desires..

This kolu self no well 🤣 The werey wan kiss Carter or wentin he dey do ? 😂

Person say Kolu be like pet 😂😂

Kolu wan give Carter kiss of death 😭😭

I no sure say Kolu understand dis deal 😂😂😂 Werey still wan kiss Carter 😂

He be like gods of d land

Adey die 🤣🤣🤣🤣🤣Kolu gives me joy. But where did @carterefe__ find this man

Kolu be like alien 👽😂😂😂

😭

Kolu you know wetin you dey talk so?😂

E wan kiss Carter ni sha 😂😂😂😂

See that sweet slap from Carter😂

I no sure kolu sabi watin collateral mean o

😂

Kolu wan kiss Carter ?😂

why kolu wan kiss carter😂😂

This kolu nai help cater career

Kolu don turn Asset

😂😂😂 make una leave kolu ooo 😂😂

Kolu wan kiss am 😂😂😂😂😂😂😂type shit

Kolu say Yes 😹😹

@Okchukwuemerie

This kolu go kill me 🤣🤣🤣

Carter use backhand correct kolu sense 😂😂😂

Walahi na @carterefe__ block that boy ear with slap 😂

This Kolu guy 😂
Похожие видео
Sensitive content
nepa don put this one for trouble 😂😂😂😂😂
Eniola ❤️🦅
206,185 просмотров • 3 месяцев назад
Sensitive content
Egungun gift Kolu $500 👏 Money for car don dey complete 😂😂😂
AYANFE
526,066 просмотров • 1 год назад
