Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kolu sabi dance oo😂🤣
116,126 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

i can’t believe this is the kolu that was with portable 😭😭😭

the boy get hidden talents wey we no sabi

Na like this he dey dance when he still dey Ikorodu with them Aunty Ramota.😂

You no see steps he tear for Davido Uncle... Na big stepper KOLU wahala 😂🔥

@carterefe__

Michael Jackson go tear acl 😹

@rulemoree See him steps self Dey cry 😆

This guy fit make Michael Jackson wake up I swear

@carterefe__ Omo kolu deserves 15% of anything from this cater stream 😂😂😂

Everyone has one thing they are good at. You haven’t just find yours.

Micheal Jackson de learn work

Kolu na man of the year 😭😂

Kolu been dey ma dance team la💯📌

So kolu sabi break like this. I know no oooooooo 😂😂😂😂😂😂😂😂

Pple dy build Carrier now dy invest their time Una dy watch kolu and efe.... When you see results later remember waiten u use your time do o....

Kolu na jus get my tl this period 😂😂

The guy dey try for dance shaaa

Michael kolu

Follow for follow back I am very active

Kolu dey work for this he percentage sha, he they work

Peller is a jarvis 😂

Robot break dance no suppose hard Skeleton 💀 do. Na cum Kolu 🤭😁

Kolu de dance ooo

Michael Jackson kolu🙂↔️😂

Na today you know?

Lol

😂😂😂😂😂

Lol 😂

😂😂

🤣🤣🤣

Carter source of income 😂

We suleja boy sabi break dance wella

Kolu oooooooooo baba na full time comedian

Omo the guy get moves oooo
