正在加载视频...
视频加载失败
This guy sabi do this Father Christmas work oo! 😂😂
34 条评论

You all should check him out The other guy that posted it is a fucking liar 🤥

Make this guy just continue the Father Christmas hustle deyy go. E good d13eeee😂😂😂

That is DJ chicken i just cant prove it

Hope the wire go clear before dec 31st?

Santa wear shoe enter celestial church

Oh so na this guy thief my job

Na $100 he charge 😂😂😂😂😂 Watin u expect

Steps dae cry 😂😂

Santa Claus go sue Nigerians one day, watin be all this nw

This crazy man 😂😂 Love the legwork lol

Omo this year Christmas get as he be, Santa clause loss weight ke

Money dey this work?? Make I go buy costume 🌚😂

You no go like do am as full time job ??

Why did they allow him to wear his shoes in their church?

Never seen a slim Santa

steps dey cry

Peak African Christianity: Jesus' birthday turned into legwork battle. Santa colonized, now paying tithe.

So true true una Dey do Father Christmas !?! I think say na all of us Dey cruise together ni ooo… e be like say me sef go find link of Father Christmas go like this ooo… 🤣😂🤣🤣😭😭😭

What Nigerians did with Santa Claus is just not fair 😭

Step Dey cry😂😂

😂😂😂😂😂

Father Christmas Dey dance Moro dance😂😂

Shey Santa dey dance ni? Dem go just sit down dey snap and give pics na. This one dey do too much. That's Nigeria for you though, if you don't do too much nobody go look your side

He should get extra for that work

Father Christmas wey dey get steez before, sote I con dey reason say na God send e be from heaven. Once I see am when I small I dey always happy no be small 😂😂😂

This Father Christmas slim o 😂😂

The real Father Christmas

E sabi his work 🤣🤣

Somebody don collect my gig oh 😂

Nigerians think Father Christmas is a Clown 😂😂😂 we Mumu die for Nigeria

This guy good😂😂

Nor be lie

E too sabi am

He no sabi kee He follow us do practice nah
