Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Konji na baskard lol 😂 omo 😭

83,796 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von 1 7
1 7vor 4 Tagen

No be @Hybrid_Ola be this 😭🤭

Profilbild von Shubby
Shubbyvor 4 Tagen

No worry your senior sisters wey dey their 30's don talk pass all this one

Profilbild von Slice🌱🏡
Slice🌱🏡vor 4 Tagen

What's wrong?

Profilbild von Calabar Alien👽 🏴‍☠️🇳🇬
Calabar Alien👽 🏴‍☠️🇳🇬vor 4 Tagen

She no never hear say children dey bring blessings?

Profilbild von OnyeEze
OnyeEzevor 4 Tagen

Why is bro talking to her through corners ?😂

Profilbild von SolarEnergy
SolarEnergyvor 4 Tagen

Una wan still 4k disable Baba dy go through corners 😂

Profilbild von 𝙼𝙰𝙻𝙰𝙸𝙺𝙰
𝙼𝙰𝙻𝙰𝙸𝙺𝙰vor 4 Tagen

Shey she wan beat us ni abi wetin🤭

Profilbild von Avuskiy jamin
Avuskiy jaminvor 4 Tagen

@omoelerinjare Make she stand up first

Profilbild von DisGraced Clips
DisGraced Clipsvor 4 Tagen

People go get issues still dey blame men

Profilbild von Estate
Estatevor 4 Tagen

See mumu , fool

Profilbild von ÊZÊGÊ 🌿
ÊZÊGÊ 🌿vor 4 Tagen

She dey report to us make we go beat the boy..

Profilbild von APCsupportersaredumb
APCsupportersaredumbvor 4 Tagen

People wey complete never even see breakfast chop😂, na when the people wey Dey take care of her go Comot finish before she go realize the rubbish wey she Dey talk.

Profilbild von Olakunle Sodeeq
Olakunle Sodeeqvor 4 Tagen

Sister i wish you all the best.

Profilbild von Eja nla togbe jonah mi 🐋
Eja nla togbe jonah mi 🐋vor 4 Tagen

Hm God is great

Profilbild von JET
JETvor 4 Tagen

😂 mo fe daaaaaaaa

Profilbild von Alone_walker 🏹
Alone_walker 🏹vor 4 Tagen

See person way God give second chance they select man,ok na

Profilbild von Samuel Aziegbe
Samuel Aziegbevor 4 Tagen

Madam go look for work to do if you need money, or hookup stuff dey ooo

Profilbild von Crypt📈📊CraftnCruiz
Crypt📈📊CraftnCruizvor 4 Tagen

Until brutal illness catch up with u one day,one foool will say I have money I will go to the hospital(that is if Ure able to make it to the hospital all alone),hospital will never give u dat companion n attention dat u really needed at dat moment

Profilbild von Goodness
Goodnessvor 4 Tagen

She’s beautiful

Profilbild von MannyBanjii📺
MannyBanjii📺vor 4 Tagen

Omo no comment

Profilbild von kezi2k4
kezi2k4vor 4 Tagen

Continue and be shaking your head there ,na here we there na

Profilbild von Donchitex Cutz 🤑💝
Donchitex Cutz 🤑💝vor 4 Tagen

Is she deformed?

Profilbild von positive vibe
positive vibevor 4 Tagen

Can she even spread her legs for opuna??😂

Profilbild von Yanzi
Yanzivor 4 Tagen

Abeg this girl na disabled or the camera angle, cause see her leg

Profilbild von Jade.lit Ø
Jade.lit Øvor 4 Tagen

wahala.

Profilbild von Omo.Mummy💕
Omo.Mummy💕vor 4 Tagen

Ok.. day go🙂

Profilbild von A2CANVAS | A2Omaa
A2CANVAS | A2Omaavor 4 Tagen

It’s a big achievement for u ooo. Wait till ur old age, u will know that money is not all without children.👌🏿

Profilbild von 🇳🇬🇧🇯🇹🇬🇬🇭
🇳🇬🇧🇯🇹🇬🇬🇭vor 4 Tagen

Honestly I don't know what to say

Profilbild von Mikeland
Mikelandvor 4 Tagen

Why are you not wearing bra?

Profilbild von BlvckOkwi
BlvckOkwivor 4 Tagen

Na edit be this??

Profilbild von Santana 🇵🇦🇳🇬
Santana 🇵🇦🇳🇬vor 4 Tagen

for pason way no fit dance legwork 😂

Profilbild von Star ⭐️ The Obidient Martyr
Star ⭐️ The Obidient Martyrvor 4 Tagen

@omoelerinjare You no go understand you never clock 50

Ähnliche Videos

Omo, na to off gen oh 😂😭💔
1:33

Sensitive content

Omo, na to off gen oh 😂😭💔

$ilva 💸

498,163 Aufrufe • vor 1 Jahr