Loading video...
Video Failed to Load
Konji na b@stard ๐ญ๐
461,065 views โข 10 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Make una let person vex now,every small thing una go make person laugh.

Real commando ๐

She said CUMmando๐คฃ๐

Cum anddo

Me asking my in-laws questions when they show up unannounced: Why una cum? Una tell me say una wan cum? How I wan take know say una cum? Una no want make I cum?

Commando ๐๐๐

All your body go first soft as you see them ๐

Na why I no Dey like unexpected guests be this ๐๐๐๐

Omo see as line dey cry for here ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Una come?๐๐

Oya go come , commando ๐คฃ

Therefore, since we are surrounded by such a great cloud of witnesses, let us throw off everything that hinders and the sin that so easily entangles, and let us run with perseverance the race marked out for us.

"Una cum? Why we go cum when you never cum"๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

this early monday morning wey eye de red?/

See flows for mama mouth ๐๐

I no cum She no cum Belle cum How Come...... But Una Come

Hello friends! Check out my latest video

wtf this is content ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

Nothing concern me ooo... Melons get full access to my brain ๐ง

Since this year nah only yesterday I get chance think life, simply bcos I no get access to my phone. Any small thi no person don start to dey laugh. Make una leave person to serious small abeg.

@dakingmaker ๐๐๐

Rema wey be bad commando self no bad reach u bruuuhhhhhh

Cummando ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This one no be commando o na go oando

Oshe commando ๐

Chaii see wetin Konji de cause ๐๐๐

Com man do ๐

Commando๐

Commando ๐๐๐

Cum Mando @bayarno999 @99blaq

I laugh fall! Commando

After the whole drama
Related Videos
Sensitive content
Mide and Dede syncing s@x styles๐คฃ Dede on Bright , Mide on Koyin , sultana on Kola , Joanna on Faith ๐ฅ These HMs are mad ๐คฃ๐คฃ๐คฃkonji na b@stard God abeg o ๐ญ๐ญ #BBNaija
Realityhottakes
368,084 views โข 1 year ago
Sensitive content
This guy nah b@stard๐๐he wan run the girl m@d๐คฃ๐คฃ
TUNMISE
242,450 views โข 1 year ago
