Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Konji na baskard lol 😂 omo 😭
83,796 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

No be @Hybrid_Ola be this 😭🤭

No worry your senior sisters wey dey their 30's don talk pass all this one

What's wrong?

She no never hear say children dey bring blessings?

Why is bro talking to her through corners ?😂

Una wan still 4k disable Baba dy go through corners 😂

Shey she wan beat us ni abi wetin🤭

@omoelerinjare Make she stand up first

People go get issues still dey blame men

See mumu , fool

She dey report to us make we go beat the boy..

People wey complete never even see breakfast chop😂, na when the people wey Dey take care of her go Comot finish before she go realize the rubbish wey she Dey talk.

Sister i wish you all the best.

Hm God is great

😂 mo fe daaaaaaaa

See person way God give second chance they select man,ok na

Madam go look for work to do if you need money, or hookup stuff dey ooo

Until brutal illness catch up with u one day,one foool will say I have money I will go to the hospital(that is if Ure able to make it to the hospital all alone),hospital will never give u dat companion n attention dat u really needed at dat moment

She’s beautiful

Omo no comment

Continue and be shaking your head there ,na here we there na

Is she deformed?

Can she even spread her legs for opuna??😂

Abeg this girl na disabled or the camera angle, cause see her leg

wahala.

Ok.. day go🙂

It’s a big achievement for u ooo. Wait till ur old age, u will know that money is not all without children.👌🏿

Honestly I don't know what to say

Why are you not wearing bra?

Na edit be this??

for pason way no fit dance legwork 😂

@omoelerinjare You no go understand you never clock 50
Похожие видео
Sensitive content
Konji no dey respect anyone oh not again 😭😂😂😂😹 See as e carry Zobo enter problem.
HORLAMIDEY🧸💫
35,197 просмотров • 6 месяцев назад
Sensitive content
Omo, na to off gen oh 😂😭💔
$ilva 💸
498,163 просмотров • 1 год назад
